bad

Naija

Alternative forms

  • baddo

Etymology

From English bad

Pronunciation

  • bâd

Play Play


Adjective

  • Someting wey no good.
  • Bad boy!  — (ENU_23_Chizom-Talk_DG__23, Bad boy.)
  • Na very bad tin.  — (IBA_13_Road-Safety_M__24, It is a very bad thing.)
  • All di bad, bad tings wey I dey do before, I do dem no more.  — (NST, All the bad things that I do, I do them no more.)
  • Dem dey use am as slang for person/someting wey good/correct.
  • Hey! di guy na bad guy o.  — (NSC_Tella_2020, The guy is a good/correct guy)
  • My motor bad past im own.  — (NSC_Tella_2020, My car is better than his own.)

Relateded forms

Synonyms

Translations

  • English: not good, good