badeye
Naija
Etymology
From English:bad and eye
Pronunciation
- bádaì
Noun
- Make person dey look anoder person one kind kind because sey e get bad ting for mind.
- No dey use bad eye dey look me jor. — (Egbokhare_2020, Please, do not look at me with an evil intent.)
Related forms
Translations
- English: evil intent