badeye

Naija

Etymology

From English:bad and eye

Pronunciation

  • bàdáí

Play Play

Noun

  • Make person dey look anoder person one kind kind because sey e get bad ting for mind.
  • No dey use bad eye dey look me jor.  — (Egbokhare_2020, Please, do not look at me with an evil intent.)

Related forms

Translations

  • English: evil intent