Difference between revisions of "badmouth"

m (Conversion script moved page Badmouth to badmouth: Converting page titles to lowercase)
 
(19 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
*  
+
* [[bad mouth]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English badmouth
+
From English: ''bad mouth''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bàdmáòt
+
* bàdmáùt
 
<sm2>Pcm-ng-badmouth.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-badmouth.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-badmouth.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-badmouth.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 3
 
* Frequency rank in raw corpus: 14890
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
badmouth: derogate, bad mouthed -- Definition in Naija?
+
* As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person.
 
+
:* {{ux|dv|Some people dey  feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get '''badmouth'''. |(NSC_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Dis actor own na to act '''badmouth''' for di film. |(This actor's role is to be the mouthy person in the film.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv| You get '''badmouth'''.|(NSC_2021, You are foul-mouthed.)}}  
#: {{ux|dv|You get '''badmouth'''. |(You are bad mouthed)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*
+
[[badbelle]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
*  
+
* [[sweetmouth]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: derogate, bad mouthed
+
* English: ''derogatory, insulting, mouthy''
 +
 
 +
===Verb===
 +
*Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
 +
:* {{ux|dv|You no dey ever praise dis government, na only to dey '''badmouth''' dem you sabi. |(You never see anything good in this government, you just verbally run them down always.)}}
 +
 
 +
====Translation====
 +
* English: ''speak bad about''

Latest revision as of 12:07, 18 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: bad mouth

Pronunciation

  • bàdmáùt

Play Play

Noun

  • As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person.
  • Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth.  — (NSC_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)
  • Dis actor own na to act badmouth for di film.  — (This actor's role is to be the mouthy person in the film.)
  • You get badmouth.  — (NSC_2021, You are foul-mouthed.)

Synonyms

badbelle

Antonyms

Translations

  • English: derogatory, insulting, mouthy

Verb

  • Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
  • You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi.  — (You never see anything good in this government, you just verbally run them down always.)

Translation

  • English: speak bad about