Difference between revisions of "bakassi"

Line 12: Line 12:
 
====Translation====
 
====Translation====
 
''buttocks''
 
''buttocks''
#na place wey dey Rivers State
+
* Na name of one place wey dey for Rivers State
#:* {{ux|dv| Na wa for dis '''bakasi''' people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija ! |NSC_Agnes_2020( Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Cmerounians)}}
+
:* {{ux|dv| Na wa for dis '''bakasi''' people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija ! |NSC_Agnes_2020( Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Cmerounians)}}
 +
:* {{ux|dv| I reach '''bakasi''' for night yesterday! |NSC_Agnes_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)}}

Revision as of 12:33, 14 January 2021

Naija

Etymology

From: Niger Delta

Pronunciation

  • bàkásì

Noun

  1. na woman buttocks wey make sense
    • De woman bakasi na die!  — NSC_Agnes_2020( The woman has bouncing buttocks)
    • Na because de babe get one kain bad bakasi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her!  — NSC_Agnes_2020(Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks )

Synonym

buttocks, backyard, ikebe, uku

Translation

buttocks

  • Na name of one place wey dey for Rivers State
  • Na wa for dis bakasi people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija !  — NSC_Agnes_2020( Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Cmerounians)
  • I reach bakasi for night yesterday!  — NSC_Agnes_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)