Difference between revisions of "bakassi"

Line 17: Line 17:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
''buttocks''
+
*English: ''buttocks''

Revision as of 12:39, 14 January 2021

Naija

Etymology

From: Niger Delta

Pronunciation

  • bàkásì

Proper Noun

  • Na name of one place wey dey for Rivers State.
  • Na wa for dis Bakassi people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija !  — NSC_Agnes_2020( Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Cmerounians)
  • I reach Bakasi for night yesterday!  — NSC_Agnes_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)

Noun

  • Na woman buttocks wey make sense.
  • De woman bakasi na die!  — NSC_Agnes_2020( The woman has bouncing buttocks.)
  • Na because de babe get one kain bad bakasi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her!  — NSC_Agnes_2020(Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks.)

Synonym

buttocks, backyard, ikebe, uku

Translation

  • English: buttocks