Difference between revisions of "bakassi"

Line 12: Line 12:
 
====Translation====
 
====Translation====
 
''buttocks''
 
''buttocks''
 +
#na place wey dey Rivers State
 +
#:* {{ux|dv| Na wa for dis '''bakasi''' people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija ! |( Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Cmerounians)}}

Revision as of 11:48, 12 November 2020

Naija

Etymology

From: Niger Delta

Pronunciation

  • bàkásì

Noun

  1. na woman buttocks wey make sense
    • De woman bakasi na die!  — ( The woman has bouncing buttocks)
    • Na because de babe get one kain bad bakasi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her!  — (Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks )

Synonym

buttocks, backyard, ikebe, uku

Translation

buttocks

  1. na place wey dey Rivers State
    • Na wa for dis bakasi people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija !  — ( Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Cmerounians)