bakassi
Naija
Etymology
From: Niger Delta
Pronunciation
- bàkásì
Noun
- na woman buttocks wey make sense
- De woman bakasi na die! — NSC_Agnes_2020( The woman has bouncing buttocks)
- Na because de babe get one kain bad bakasi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her! — NSC_Agnes_2020(Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks )
Synonym
buttocks, backyard, ikebe, uku
Translation
buttocks
- Na name of one place wey dey for Rivers State
- Na wa for dis bakasi people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija ! — NSC_Agnes_2020( Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Cmerounians)
- I reach bakasi for night yesterday! — NSC_Agnes_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)