bakassi

Naija

Etymology

From: Niger Delta

Pronunciation

  • bàkásì

Noun

  1. na woman buttocks wey make sense
    • De woman bakasi na die!  — NSC_Agnes_2020( The woman has bouncing buttocks)
    • Na because de babe get one kain bad bakasi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her!  — NSC_Agnes_2020(Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks )

Synonym

buttocks, backyard, ikebe, uku

Translation

buttocks

  • Na name of one place wey dey for Rivers State
  • Na wa for dis bakasi people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija !  — NSC_Agnes_2020( Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Cmerounians)
  • I reach bakasi for night yesterday!  — NSC_Agnes_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)