Difference between revisions of "bam"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 21: Line 21:
 
* From: ''Unknown''
 
* From: ''Unknown''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
bâm
+
* bâm
 
<sm2>Pcm-ng-bam.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bam.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bam.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-bam.m.ogg</sm2>
Line 27: Line 27:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person follow for wetin onekind group dey do.
 
* Make person follow for wetin onekind group dey do.
:* {{ux|dv| You no see am dey fly deir colour? De don '''bam''' am |(NSC_2021, Didn't you see him wearing their colours? He has become a member.)}}
+
:* {{ux|dv| You no see am dey fly deir colour? De don '''bam''' am.|(NSC_2021, Didn't you see him wearing their colours? He has become a member.)}}
 
:* {{ux|dv|You no need '''bam''' before you go be big boy. And wetin you want even use di big boy do sef? Na book de send you make you come read. Nothing concern you concern big boy. |(NSC_2021, You don't need to be initiated before you become popular. And what do you even need popularity for? You were sent here to study. You have no business with popularity.)}}  
 
:* {{ux|dv|You no need '''bam''' before you go be big boy. And wetin you want even use di big boy do sef? Na book de send you make you come read. Nothing concern you concern big boy. |(NSC_2021, You don't need to be initiated before you become popular. And what do you even need popularity for? You were sent here to study. You have no business with popularity.)}}  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''join'', ''initiate''
 
* English: ''join'', ''initiate''

Latest revision as of 16:39, 24 March 2022

Naija

Etymology1

  • From: Unknown

Pronunciation

  • bâm

Play Play

Adjective

  • Make someting dey alright.
  • Dat shoe wey you wear dat last week, e bam. Where you see am buy?  — (NSC_2021, That shoe you wore last week, it's nice. Where did you buy it from?)
  • Di shirt bam. Anybody wey see am go know sey no be sherekambia.  — (NSC_2021, The shirt is very nice. Anyone who sees it will know that it's not ordinary.)

Synonym

soft, make sense

Antonym

wowo

Translation

  • English: good, nice, outstanding

Etymology2

  • From: Unknown

Pronunciation

  • bâm

Play Play

Verb

  • Make person follow for wetin onekind group dey do.
  • You no see am dey fly deir colour? De don bam am.  — (NSC_2021, Didn't you see him wearing their colours? He has become a member.)
  • You no need bam before you go be big boy. And wetin you want even use di big boy do sef? Na book de send you make you come read. Nothing concern you concern big boy.  — (NSC_2021, You don't need to be initiated before you become popular. And what do you even need popularity for? You were sent here to study. You have no business with popularity.)

Translation

  • English: join, initiate