Difference between revisions of "bang"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
#:* {{ux|dv|[[okpo]] dem dey sabi '''bang''' wellwell. |(NSC_Legbeti_2021. Prostitutes are well skilled in love-making.)}} | #:* {{ux|dv|[[okpo]] dem dey sabi '''bang''' wellwell. |(NSC_Legbeti_2021. Prostitutes are well skilled in love-making.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Dem no dey '''bang''' for dat church hotel. |(NSC_Legbeti_2021. Sex is not allowed in that church's hotel.)}} | #:* {{ux|dv|Dem no dey '''bang''' for dat church hotel. |(NSC_Legbeti_2021. Sex is not allowed in that church's hotel.)}} | ||
− | # | + | #Make person to fail someting [[kpatakpata]] |
#:* {{ux|dv|Chike '''bang''' dat course. |(NSC_Legbeti_2021. Chike failed the course terribly.)}} | #:* {{ux|dv|Chike '''bang''' dat course. |(NSC_Legbeti_2021. Chike failed the course terribly.)}} | ||
#:* {{ux|dv|All de people wey come for de interview '''bang''' anyhow. |(NSC_Legbeti_2021. All those who came for the interview failed badly.)}} | #:* {{ux|dv|All de people wey come for de interview '''bang''' anyhow. |(NSC_Legbeti_2021. All those who came for the interview failed badly.)}} |
Revision as of 09:40, 19 July 2021
Naija
Etymology
From: English bang
Pronunciation
- bâŋg
Verb
- Make person nack
- Musa don bang di babe. — (Egbokhare, 2020. Musa has had sex with the girl.)
- okpo dem dey sabi bang wellwell. — (NSC_Legbeti_2021. Prostitutes are well skilled in love-making.)
- Dem no dey bang for dat church hotel. — (NSC_Legbeti_2021. Sex is not allowed in that church's hotel.)
- Make person to fail someting kpatakpata
- Chike bang dat course. — (NSC_Legbeti_2021. Chike failed the course terribly.)
- All de people wey come for de interview bang anyhow. — (NSC_Legbeti_2021. All those who came for the interview failed badly.)
Synonyms
Translations
- English: to have sex, to fail at something