Difference between revisions of "bang"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person [[nack]] | # Make person [[nack]] | ||
− | #:* {{ux|dv|Musa don '''bang''' di babe. |(Egbokhare, 2020 | + | #:* {{ux|dv|Musa don '''bang''' di babe. |(Egbokhare, 2020, Musa has had sex with the girl.)}} |
− | #:* {{ux|dv|[[ | + | #:* {{ux|dv|[[Okpo]] dem dey sabi '''bang''' wellwell. |(NSC_Legbeti_2021, Prostitutes are well skilled in love-making.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Dem no dey '''bang''' for dat church hotel. |(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|Dem no dey '''bang''' for dat church hotel. |(NSC_Legbeti_2021, Sex is not allowed in that church's hotel.)}} |
− | #Make person to fail someting [[kpatakpata]] | + | #Make person to fail someting [[kpatakpata]]. |
− | #:* {{ux|dv|Chike '''bang''' dat course. |(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|Chike '''bang''' dat course. |(NSC_Legbeti_2021, Chike failed the course terribly.)}} |
#:* {{ux|dv|All de people wey come for de interview '''bang''' anyhow. |(NSC_Legbeti_2021. All those who came for the interview failed badly.)}} | #:* {{ux|dv|All de people wey come for de interview '''bang''' anyhow. |(NSC_Legbeti_2021. All those who came for the interview failed badly.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[nack]] | * [[nack]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''to have sex'', ''to fail at something'' | * English: ''to have sex'', ''to fail at something'' |
Revision as of 16:50, 24 March 2022
Naija
Etymology
From: English bang
Pronunciation
- bâŋg
Verb
- Make person nack
- Musa don bang di babe. — (Egbokhare, 2020, Musa has had sex with the girl.)
- Okpo dem dey sabi bang wellwell. — (NSC_Legbeti_2021, Prostitutes are well skilled in love-making.)
- Dem no dey bang for dat church hotel. — (NSC_Legbeti_2021, Sex is not allowed in that church's hotel.)
- Make person to fail someting kpatakpata.
- Chike bang dat course. — (NSC_Legbeti_2021, Chike failed the course terribly.)
- All de people wey come for de interview bang anyhow. — (NSC_Legbeti_2021. All those who came for the interview failed badly.)
Synonyms
Translations
- English: to have sex, to fail at something