Difference between revisions of "bang"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
#Make person to fail someting [[kpatakpata]]. | #Make person to fail someting [[kpatakpata]]. | ||
#:* {{ux|dv|Chike '''bang''' dat course. |(NSC_Legbeti_2021, Chike failed the course terribly.)}} | #:* {{ux|dv|Chike '''bang''' dat course. |(NSC_Legbeti_2021, Chike failed the course terribly.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|All de people wey come for de interview '''bang''' anyhow. |(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv| All de people wey come for de interview '''bang''' anyhow. |(NSC_Legbeti_2021, All those who came for the interview failed badly.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 16:51, 24 March 2022
Naija
Etymology
From: English bang
Pronunciation
- bâŋg
Verb
- Make person nack
- Musa don bang di babe. — (Egbokhare, 2020, Musa has had sex with the girl.)
- Okpo dem dey sabi bang wellwell. — (NSC_Legbeti_2021, Prostitutes are well skilled in love-making.)
- Dem no dey bang for dat church hotel. — (NSC_Legbeti_2021, Sex is not allowed in that church's hotel.)
- Make person to fail someting kpatakpata.
- Chike bang dat course. — (NSC_Legbeti_2021, Chike failed the course terribly.)
- All de people wey come for de interview bang anyhow. — (NSC_Legbeti_2021, All those who came for the interview failed badly.)
Synonyms
Translations
- English: to have sex, to fail at something