bang

Revision as of 16:51, 24 March 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English bang

Pronunciation

  • bâŋg

Play Play

Verb

  1. Make person nack
    • Musa don bang di babe.  — (Egbokhare, 2020, Musa has had sex with the girl.)
    • Okpo dem dey sabi bang wellwell.  — (NSC_Legbeti_2021, Prostitutes are well skilled in love-making.)
    • Dem no dey bang for dat church hotel.  — (NSC_Legbeti_2021, Sex is not allowed in that church's hotel.)
  2. Make person to fail someting kpatakpata.
    • Chike bang dat course.  — (NSC_Legbeti_2021, Chike failed the course terribly.)
    • All de people wey come for de interview bang anyhow.  — (NSC_Legbeti_2021, All those who came for the interview failed badly.)

Synonyms

Translations

  • English: to have sex, to fail at something