Difference between revisions of "banga soup"

Line 8: Line 8:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bàŋgásùp
 
* bàŋgásùp
 +
<sm2>Pcm-ng-bangasoup.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-bangasoup.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 12:36, 14 December 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Urhobo banga and English soup

Pronunciation

  • bàŋgásùp

Play Play

Noun

  • Soup wey dem dey use banga make.
  • O boy, even if I dey sick, no try me with banga soup and starch, I go well once.  — ( NSC_Agnes_2020, Even if I am ill, don't tempt with banga soup and starch, I will get well immediately.)
  • If you eat banga soup for evening, e dey make sense.  — (Egbokhare_2020, If you eat banga soup in the evening, it's delicious. )


Translations

  • English: palm nut dish