Difference between revisions of "banga soup"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Soup wey dem dey use [[ banga ]] make.
 
* Soup wey dem dey use [[ banga ]] make.
:* {{ux|dv| O boy, even if I dey sick, no try me with '''banga soup''' and [[starch]], I go well once. |( NSC_Agnes_2020, Even if I am ill, don't tempt with banga soup and starch, I will get well immediately.)}}
+
:* {{ux|dv| O boy, even if I dey sick, no try me with '''banga soup''' and [[starch]], I go well once.|( NSC_Agnes_2020, Even if I am ill, don't tempt me with banga soup and starch, I will get well immediately.)}}
:* {{ux|dv|If you eat '''banga soup''' for evening, e dey make sense. |(Egbokhare_2020, If you eat banga soup in the evening, it's delicious. )}}
+
:* {{ux|dv|If you eat '''banga soup''' for evening, e dey make sense.|(Egbokhare_2020, If you eat banga soup in the evening, it's delicious.)}}
 
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''palm nut dish''
 
* English: ''palm nut dish''

Revision as of 16:59, 24 March 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Urhobo banga and English soup

Pronunciation

  • bàŋgásùp

Play Play

Noun

  • Soup wey dem dey use banga make.
  • O boy, even if I dey sick, no try me with banga soup and starch, I go well once.  — ( NSC_Agnes_2020, Even if I am ill, don't tempt me with banga soup and starch, I will get well immediately.)
  • If you eat banga soup for evening, e dey make sense.  — (Egbokhare_2020, If you eat banga soup in the evening, it's delicious.)

Translations

  • English: palm nut dish