banga soup
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Urhobo banga and English soup
Pronunciation
- bàŋgásùp
Noun
- Soup wey dem dey use banga make.
- O boy, even if I dey sick, no try me with banga soup and starch, I go well once. — ( NSC_Agnes_2020, Even if I am ill, don't tempt me with banga soup and starch, I will get well immediately.)
- If you eat banga soup for evening, e dey make sense. — (Egbokhare_2020, If you eat banga soup in the evening, it's delicious.)
Translations
- English: palm nut dish