banga soup

Revision as of 13:13, 18 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Urhobo banga and English soup

Pronunciation

  • bàŋgásùp

Play Play

Noun

  • Soup wey dem dey use banga make.
  • O boy, even if I dey sick, no try me with banga soup and starch, I go well once.  — (Even if I am ill, don't tempt me with banga soup and starch, I will get well immediately.)
  • If you eat banga soup for evening, e dey make sense.  — ( If you eat banga soup in the evening, it's delicious.)

Translations

  • English: palm nut dish