banga soup

Revision as of 18:14, 12 November 2020 by 82.227.154.117 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Urhobo banga and English soup

Pronunciation

  • bàŋgásùp

Noun

Na soup wey dem dey use banga make.

O boy, even if I dey sick, no try me with banga soup and starch, I go well once.  — ( NSC_Agnes_2020, Even if I am ill, don't tempt with banga soup and starch, I will get well immediately.)
If you eat banga soup for evening, e dey make sense.  — (Egbokhare_2020, If you eat banga soup in the evening, it's very delicious. )


Translations

  • English: palm nut dish