Difference between revisions of "barb"

m (Conversion script moved page Barb to barb: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* peel 0.82 12, bum-bum 0.78 18, roast 0.78 17, stimulate 0.77 5, plait 0.76 15, housegirl 0.76 7, sofa 0.76 5, waterproof 0.75 6, lick 0.75 14
+
* barber
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English 'barber'
+
From: English ''barber''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 15:
 
* Frequency in raw corpus: 26
 
* Frequency in raw corpus: 26
 
* Frequency rank in raw corpus: 4632
 
* Frequency rank in raw corpus: 4632
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
 
===Noun===
 
===Noun===
barb: no definition -- Definition in Naija?
+
*Na wetin dem dey cal shokushoku iron wire wey dem take surround fence of house make thief no enter
 
+
#: {{ux|dv|Wen one of di drivers try push di '''barb''' wire so di oda vehicles go escape, di truck come stuck and na so many soldiers inside oda vehicles and for ground die. Na so di soldier tok. |(bbc__7543, __no translation__)}}
 
+
* [[iron barb wire]]
# - (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|At least mah, mah go do '''barb'''. |(KAD_01_Students-Life_DG__216, At least let, let me go and barb.)}}
 
#: {{ux|dv|Di camp dey surrounded wit '''barb''' wire and dem dey fire us from di entrance. |(bbc__7541, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[barb wire|barb wire]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di camp dey surrounded wit barb wire and dem dey fire us from di entrance. |(bbc__7541, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wen one of di drivers try push di barb wire so di oda vehicles go escape, di truck come stuck and na so many soldiers inside oda vehicles and for ground die. Na so di soldier tok. |(bbc__7543, __no translation__)}}
 
* [[iron barb wire|iron barb wire]]
 
  
 
#: {{ux|dv|We jam di iron barb wire dem wey dey di airport until we enter bush. |(bbc__7118, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We jam di iron barb wire dem wey dey di airport until we enter bush. |(bbc__7118, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We jam di iron barb wire dem wey dey di airport until we enter bush. |(bbc__58896, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We jam di iron barb wire dem wey dey di airport until we enter bush. |(bbc__58896, __no translation__)}}
 +
====Derived forms====
  
 +
* [[barbwire]], [[barber]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* peel 0.82 12, bum-bum 0.78 18, roast 0.78 17, stimulate 0.77 5, plait 0.76 15, housegirl 0.76 7, sofa 0.76 5, waterproof 0.75 6, lick 0.75 14
+
* peel  
 
 
====Antonyms====
 
* peel 0.82 12, bum-bum 0.78 18, roast 0.78 17, stimulate 0.77 5, plait 0.76 15, housegirl 0.76 7, sofa 0.76 5, waterproof 0.75 6, lick 0.75 14
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''barb''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
barb: to cut hair -- Definition in Naija?
+
*Make person cut im hair.  
 
+
====Transitive====
 
+
:* {{ux|dv|Delilah rush go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!’ E come make Samson sleep for im lap and e call person come '''barb''' im hair. |(jw__6373, Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power by putting him to sleep and getting someone to shave off his hair.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv|Dem no know sey money no dey to '''barb''' hair. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for haircut.)}}
#: {{ux|dv|I wan '''barb''' my hair. |(I want to cut my hair.)}}
+
:* {{ux|dv|You go tink say as di Manchester United player '''barb''' normal hairstyle, pipo go comot face. |(bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)}}
# obj (frequency:2)
+
*na when person cheat another person
#: {{ux|dv|I sabi '''barb''' head. |(ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31, I know how to cut hair.)}}
+
#: {{ux|dv|Di girl '''barb''' de man head neat!. |(bbc__7541. The girl played a fast one on the man and collected his money.)}}
#: {{ux|dv|Delilah rush go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!’ E come make Samson sleep for im lap and e call person come '''barb''' im hair. |(jw__6373, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Some guyman work na to dey '''barb''' rich women head !. |(bbc__7541. Some guys cheat rich women off their money.)}}
# mark-obj (frequency:2)
+
*Make person work be to dey cut hair for person.
#: {{ux|dv|De no know know sey money no dey to '''barb''' hair. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money to cut hair.)}}
+
:* {{ux|dv|I sabi '''barb''' head. |(ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)}}for
#: {{ux|dv|Shey you know sey to '''barb''' hair na three hundred naira? |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__275, Do you know that to cut hair now is three hundred naira ?)}}
+
:* {{ux|dv|Shey you know sey for me to '''barb''' your hair for dis my shop na three hundred naira? |(NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)}}
# aux-mark-nsubj (frequency:2)
+
:* {{ux|dv|Sometimes, we no even see people wey we go '''barb'''. |(NST_cleaned__24395, )}}
#: {{ux|dv|Sometimes, we no even see people wey we go '''barb'''. |(NST_cleaned__24395, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|If dem '''barb''' my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? |(jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)}}
#: {{ux|dv|E fit be how e dey dress, the kind hair wey e dey '''barb''', the way e dey do when e dey give talk or even how e take dey talk with people. |(jw__26526, __no translation__)}}
+
===Intransitve===
# mark-nsubj-obj (frequency:2)
+
:* {{ux|dv|I ask di guy, bros, why you no '''barb''' your hair, |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__283, I asked the guy,  brother, why didn't you cut your hair ?)}}
#: {{ux|dv|You go tink say as di Manchester United player '''barb''' normal hairstyle, pipo go comot face. |(bbc__101814, __no translation__)}}
+
===Serial Verb Construction===
#: {{ux|dv|If dem '''barb''' my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? |(jw__22112, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|I wan go '''barb''' my hair. |(NSC_Legbeti_2021. I am going to cut my hair.)}}
# advmod-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|I ask di guy, bros, why you no '''barb''' your hair, |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__283, I asked this guy,  brother, why didn't you cut your hair ?)}}
 
#: {{ux|dv|So de say money no dey, people no dey '''barb''' head again. |(ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__35, So, they said there is no money. People no longer cut hair again.)}}
 
 
 
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
+
[[barber]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* peel 0.82 12, bum-bum 0.78 18, roast 0.78 17, stimulate 0.77 5, plait 0.76 15, housegirl 0.76 7, sofa 0.76 5, waterproof 0.75 6, lick 0.75 14
+
* [[cut]]
 
 
====Antonyms====
 
* peel 0.82 12, bum-bum 0.78 18, roast 0.78 17, stimulate 0.77 5, plait 0.76 15, housegirl 0.76 7, sofa 0.76 5, waterproof 0.75 6, lick 0.75 14
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to cut hair
+
* English: ''To cut or shave hair off''

Revision as of 15:46, 12 January 2021

Naija

Alternative forms

  • barber

Etymology

From: English barber

Pronunciation

  • bâb

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2812
  • Frequency in raw corpus: 26
  • Frequency rank in raw corpus: 4632

Noun

  • Na wetin dem dey cal shokushoku iron wire wey dem take surround fence of house make thief no enter
  1. Wen one of di drivers try push di barb wire so di oda vehicles go escape, di truck come stuck and na so many soldiers inside oda vehicles and for ground die. Na so di soldier tok.  — (bbc__7543, __no translation__)
  1. We jam di iron barb wire dem wey dey di airport until we enter bush.  — (bbc__7118, __no translation__)
    We jam di iron barb wire dem wey dey di airport until we enter bush.  — (bbc__58896, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • peel

Translations

  • English: barb

Verb

  • Make person cut im hair.

Transitive

  • Delilah rush go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!’ E come make Samson sleep for im lap and e call person come barb im hair.  — (jw__6373, Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power by putting him to sleep and getting someone to shave off his hair.)
  • Dem no know sey money no dey to barb hair.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for haircut.)
  • You go tink say as di Manchester United player barb normal hairstyle, pipo go comot face.  — (bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)
  • na when person cheat another person
  1. Di girl barb de man head neat!.  — (bbc__7541. The girl played a fast one on the man and collected his money.)
    Some guyman work na to dey barb rich women head !.  — (bbc__7541. Some guys cheat rich women off their money.)
  • Make person work be to dey cut hair for person.
  • I sabi barb head.  — (ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)for
  • Shey you know sey for me to barb your hair for dis my shop na three hundred naira?  — (NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)
  • Sometimes, we no even see people wey we go barb.  — (NST_cleaned__24395, )
  • If dem barb my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am?  — (jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)

Intransitve

  • I ask di guy, bros, why you no barb your hair,  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__283, I asked the guy, brother, why didn't you cut your hair ?)

Serial Verb Construction

  • I wan go barb my hair.  — (NSC_Legbeti_2021. I am going to cut my hair.)

Derived forms

barber

Synonyms

Translations

  • English: To cut or shave hair off