Difference between revisions of "barb"
Line 24: | Line 24: | ||
:* {{ux|dv|If dem '''barb''' my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? |(jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)}} | :* {{ux|dv|If dem '''barb''' my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? |(jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)}} | ||
*na when person cheat another person | *na when person cheat another person | ||
− | + | :* {{ux|dv|Di girl '''barb''' de man head neat!. |(bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Some guyman work na to dey '''barb''' rich women head !. |(bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)}} | |
*Make person work be to dey cut hair for person. | *Make person work be to dey cut hair for person. | ||
:* {{ux|dv|I sabi '''barb''' head. |(ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)}} | :* {{ux|dv|I sabi '''barb''' head. |(ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)}} | ||
:* {{ux|dv|Shey you know sey for me to '''barb''' your hair for dis my shop na three hundred naira? |(NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)}} | :* {{ux|dv|Shey you know sey for me to '''barb''' your hair for dis my shop na three hundred naira? |(NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)}} | ||
− | |||
===Intransitve=== | ===Intransitve=== |
Revision as of 20:04, 12 January 2021
Naija
Alternative forms
- barber
Etymology
From: English barber
Pronunciation
- bâb
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2812
- Frequency in raw corpus: 26
- Frequency rank in raw corpus: 4632
Verb
- Make person cut im hair.
Transitive
- Delilah rush go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!’ E come make Samson sleep for im lap and e call person come barb im hair. — (jw__6373. Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power. She put him to sleep on her laps and got someone to shave off his hair.)
- Dem no know sey money no dey to barb hair. — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for haircut.)
- You go tink say as di Manchester United player barb normal hairstyle, pipo go comot face. — (bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)
- If dem barb my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? — (jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)
- na when person cheat another person
- Di girl barb de man head neat!. — (bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)
- Some guyman work na to dey barb rich women head !. — (bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)
- Make person work be to dey cut hair for person.
- I sabi barb head. — (ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)
- Shey you know sey for me to barb your hair for dis my shop na three hundred naira? — (NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)
Intransitve
- I ask di guy, bros, why you no barb — (NSC_Legbeti_2021. I asked the guy, brother, why didn't you barb?)
Serial Verb Construction
- I wan go barb my hair. — (NSC_Legbeti_2021. I am going to cut my hair.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: To cut or shave hair off