Difference between revisions of "barb"

Line 15: Line 15:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
*Make person cut im hair.
 
 
====Transitive====
 
====Transitive====
:* {{ux|dv|Delilah rush go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!’ E come make Samson sleep for im lap and e call person come '''barb''' im hair. |(jw__6373. Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power. She put him to sleep on her laps and got someone to shave off his hair.)}}
+
# Make person cut im hair.
:* {{ux|dv|Dem no know sey money no dey to '''barb''' hair. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for haircut.)}}
+
#:* {{ux|dv|Delilah rush go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!’ E come make Samson sleep for im lap and e call person come '''barb''' im hair. |(jw__6373. Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power. She put him to sleep on her laps and got someone to shave off his hair.)}}
:* {{ux|dv|You go tink say as di Manchester United player '''barb''' normal hairstyle, pipo go comot face. |(bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem no know sey money no dey to '''barb''' hair. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for haircut.)}}
:* {{ux|dv|If dem '''barb''' my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? |(jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)}}
+
#:* {{ux|dv|You go tink say as di Manchester United player '''barb''' normal hairstyle, pipo go comot face. |(bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)}}
*na when person cheat another person
+
#:* {{ux|dv|If dem '''barb''' my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? |(jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)}}
:* {{ux|dv|Di girl '''barb''' de man head neat!. |(bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)}}
+
#na when person cheat another person
:* {{ux|dv|Some guyman work na to dey '''barb''' rich women head !. |(bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di girl '''barb''' de man head neat!. |(bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)}}
*Make person work be to dey cut hair for person.
+
#:* {{ux|dv|Some guyman work na to dey '''barb''' rich women head !. |(bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)}}
:* {{ux|dv|I sabi '''barb''' head. |(ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)}}
+
#Make person work be to dey cut hair for person.
:* {{ux|dv|Shey you know sey for me to '''barb''' your hair for dis my shop na three hundred naira? |(NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)}}
+
#:* {{ux|dv|I sabi '''barb''' head. |(ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Shey you know sey for me to '''barb''' your hair for dis my shop na three hundred naira? |(NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)}}
  
 
===Intransitve===
 
===Intransitve===
Line 32: Line 32:
 
:* {{ux|dv|Sometimes, we no even see people wey we go '''barb'''. |(NST_cleaned. Sometimes, customers do not come to barb.)}}
 
:* {{ux|dv|Sometimes, we no even see people wey we go '''barb'''. |(NST_cleaned. Sometimes, customers do not come to barb.)}}
  
===Serial Verb Construction===
 
:* {{ux|dv|I wan go '''barb''' my hair. |(NSC_Legbeti_2021. I am going to cut my hair.)}}
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[barber]]
 
[[barber]]

Revision as of 12:11, 11 May 2021

Naija

Etymology

From: English barber

Pronunciation

  • bâb

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2812
  • Frequency in raw corpus: 26
  • Frequency rank in raw corpus: 4632

Verb

Transitive

  1. Make person cut im hair.
    • Delilah rush go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!’ E come make Samson sleep for im lap and e call person come barb im hair.  — (jw__6373. Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power. She put him to sleep on her laps and got someone to shave off his hair.)
    • Dem no know sey money no dey to barb hair.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for haircut.)
    • You go tink say as di Manchester United player barb normal hairstyle, pipo go comot face.  — (bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)
    • If dem barb my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am?  — (jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)
  2. na when person cheat another person
    • Di girl barb de man head neat!.  — (bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)
    • Some guyman work na to dey barb rich women head !.  — (bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)
  3. Make person work be to dey cut hair for person.
    • I sabi barb head.  — (ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)
    • Shey you know sey for me to barb your hair for dis my shop na three hundred naira?  — (NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)

Intransitve

  • I ask di guy, bros, why you no barb  — (NSC_Legbeti_2021. I asked the guy, brother, why didn't you barb?)
  • Sometimes, we no even see people wey we go barb.  — (NST_cleaned. Sometimes, customers do not come to barb.)

Related forms

barber

Synonyms

Translations

  • English: To cut or shave hair off