barb

Revision as of 11:45, 13 January 2021 by 154.66.37.191 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English barber

Pronunciation

  • bâb

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2812
  • Frequency in raw corpus: 26
  • Frequency rank in raw corpus: 4632

Verb

  • Make person cut im hair.

Transitive

  • Delilah rush go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!’ E come make Samson sleep for im lap and e call person come barb im hair.  — (jw__6373. Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power. She put him to sleep on her laps and got someone to shave off his hair.)
  • Dem no know sey money no dey to barb hair.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for haircut.)
  • You go tink say as di Manchester United player barb normal hairstyle, pipo go comot face.  — (bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)
  • If dem barb my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am?  — (jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)
  • na when person cheat another person
  • Di girl barb de man head neat!.  — (bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)
  • Some guyman work na to dey barb rich women head !.  — (bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)
  • Make person work be to dey cut hair for person.
  • I sabi barb head.  — (ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)
  • Shey you know sey for me to barb your hair for dis my shop na three hundred naira?  — (NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)

Intransitve

  • I ask di guy, bros, why you no barb  — (NSC_Legbeti_2021. I asked the guy, brother, why didn't you barb?)
  • Sometimes, we no even see people wey we go barb.  — (NST_cleaned. Sometimes, customers do not come to barb.)

Serial Verb Construction

  • I wan go barb my hair.  — (NSC_Legbeti_2021. I am going to cut my hair.)

Derived forms

barber

Synonyms

Translations

  • English: To cut or shave hair off