Difference between revisions of "belle"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bɛ̀lɛ́ |
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-belle.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-belle.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-belle.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-belle.m.ogg</sm2> |
Revision as of 10:52, 19 July 2021
Naija
Etymology
From: English belly
Pronunciation
- bɛ̀lɛ́
Noun
- Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey land put.
- My belle! — (Deuber__3585, My stomach.)
- Na belle abi na leg e food dey go? E still dey kpanla. — (NSC_Abonyi_2021, Does food go to his/her stomach or leg? S/He looks quite skinny.)
- Where pikin wey de never born dey grow.
- The pikin wey dey Elizabeth belle come start to dey jump. — (jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)
- She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di belle. — (bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)
- Woman body wey swell up sake of sey pikin wey de never born dey grow inside.
- I get belle. — (Deuber__6111, I am pregnant.)
- See as dis woman carry 9 months belle dey dance! — (bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)
- We go remove di belle. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We shall have an abortion.)
- Person mind
- My belle sweet me. — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)
- But dis one no sweet di belle of Lagos people wey get places wey dem wan waka go. — (bbc__22486, It displeased Lagosians who had appointments.)
- Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
- Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and belle. — (bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)
- Di guy na shakis man na im make e get belle. — (NSC_Abonyi_2021, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)
- Matter wey don k-leg
Related forms
Translations
- English: belly, stomach, womb, pouch, fix