Difference between revisions of "belle"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey | + | # Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey stay. |
#:*{{ux|dv|My '''belle'''!|(Deuber__3585, My stomach.)}} | #:*{{ux|dv|My '''belle'''!|(Deuber__3585, My stomach.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Na '''belle''' abi na leg e food dey go? E still dey [[kpanla]].|(NSC_2021, Does food go to his/her stomach or leg? She/he looks quite skinny.)}} | #:*{{ux|dv|Na '''belle''' abi na leg e food dey go? E still dey [[kpanla]].|(NSC_2021, Does food go to his/her stomach or leg? She/he looks quite skinny.)}} | ||
Line 16: | Line 16: | ||
#:*{{ux|dv| The pikin wey dey Elizabeth '''belle''' come start to dey jump.|(jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)}} | #:*{{ux|dv| The pikin wey dey Elizabeth '''belle''' come start to dey jump.|(jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)}} | ||
#:*{{ux|dv|She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di '''belle'''. |(bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)}} | #:*{{ux|dv|She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di '''belle'''. |(bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)}} | ||
− | # | + | # Wetin dey happen wey be sey pikin don dey grow for inside woman body. |
#:*{{ux|dv| I get '''belle'''.|(Deuber__6111, I am pregnant.)}} | #:*{{ux|dv| I get '''belle'''.|(Deuber__6111, I am pregnant.)}} | ||
#:*{{ux|dv|See as dis woman carry nine months '''belle''' dey dance!|(bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)}} | #:*{{ux|dv|See as dis woman carry nine months '''belle''' dey dance!|(bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)}} |
Revision as of 18:36, 14 February 2024
Naija
Etymology
From: English belly
Pronunciation
- bɛ̀lɛ́
Noun
- Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey stay.
- My belle! — (Deuber__3585, My stomach.)
- Na belle abi na leg e food dey go? E still dey kpanla. — (NSC_2021, Does food go to his/her stomach or leg? She/he looks quite skinny.)
- Where pikin wey de never born dey grow.
- The pikin wey dey Elizabeth belle come start to dey jump. — (jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)
- She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di belle. — (bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)
- Wetin dey happen wey be sey pikin don dey grow for inside woman body.
- I get belle. — (Deuber__6111, I am pregnant.)
- See as dis woman carry nine months belle dey dance! — (bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)
- We go remove di belle. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We will have an abortion.)
- Person mind.
- My belle sweet me. — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)
- But dis one no sweet di belle of Lagos people wey get places wey dem wan waka go. — (bbc__22486, It displeased Lagosians who had appointments.)
- Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
- Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and belle. — (bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)
- Di guy na shakis man na im make e get belle. — (NSC_2021, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)
- Matter wey don k-leg.
Related forms
bad belle, anywhere belle face
Translations
- English: belly, stomach, womb, pouch, fix