Difference between revisions of "belle"

 
(21 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bɛle
+
* bɛ̀lɛ́
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-belle.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-belle.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-belle.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-belle.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 15
 
* Frequency rank in NSC treebank: 567
 
* Frequency in raw corpus: 788
 
* Frequency rank in raw corpus: 444
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Di part of person or animal body where someting wey de swallow dey go land and where pikin wey de never born dey grow.
+
# Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey stay.
#: {{ux|dv|Na '''belle''' abi na leg e food dey go? E still dey [[kpala]].|(NSC_Abonyi_2o21, Does food go to his/her stomach or leg? S/He looks quite skinny.)}}
+
#:*{{ux|dv|My '''belle'''!|(Deuber__3585, My stomach.)}}
#: {{ux|dv|My '''belle'''!|(deuber__3585, My stomach.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na '''belle''' abi na leg e food dey go? E still dey [[kpanla]].|(NSC_2021, Does food go to his/her stomach or leg? She/he looks quite skinny.)}}
#: {{ux|dv|The pikin wey dey Elizabeth '''belle''' come start to dey jump.|(jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)}}
+
# Where pikin wey de never born dey grow.
# Na sey woman carry pikin wey de never born inside her body.  
+
#:*{{ux|dv| The pikin wey dey Elizabeth '''belle''' come start to dey jump.|(jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)}}
#: {{ux|dv|I get '''belle'''.|(deuber__6111, I am pregnant.)}}
+
#:*{{ux|dv|She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di '''belle'''. |(bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)}}
#: {{ux|dv|See as dis woman carry 9 months '''belle''' dey dance!|(bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)}}
+
# Wetin dey happen wey be sey pikin don dey grow for inside woman body.  
#: {{ux|dv|We go remove di '''belle'''. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We shall have an abortion.)}}
+
#:*{{ux|dv| I get '''belle'''.|(Deuber__6111, I am pregnant.)}}
# Person mind
+
#:*{{ux|dv|See as dis woman carry nine months '''belle''' dey dance!|(bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)}}
#: {{ux|dv|My '''belle''' sweet me. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)}}
+
#:*{{ux|dv|We go remove di '''belle'''.|(PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We will have an abortion.)}}
#: {{ux|dv|Dis ogbonge night sweet us for '''belle'''. |(bbc__2052, __no translation__)}}
+
# Person mind.
#
+
#:*{{ux|dv|My '''belle''' sweet me. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)}}
#: {{ux|dv|But dis one no sweet di '''belle''' of Lagos people wey get places wey dem wan waka go. |(bbc__22486, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|But dis one no sweet di '''belle''' of Lagos people wey get places wey dem wan waka go. |(bbc__22486, It displeased Lagosians who had appointments.)}}
#: {{ux|dv|Di last seven days for Nigeria don sweet di '''belle''' of many pipo sotay some dey think na feem trick. |(bbc__35568, __no translation__)}}
+
#Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
# Di front part of person body where navel dey wey fit swell up
+
#:*{{ux|dv|Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and '''belle'''. |(bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)}}
#: {{ux|dv|Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and '''belle'''. |(bbc__78242, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Di guy na [[shakis]] man na im make e get '''belle'''.|(NSC_2021, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)}}
#: {{ux|dv|If you dey hungry, just try and get two bag of pure water, put am for your bo~, for b~, for your '''belle''', your '''belle''' go big like dis. |(LAG_17_Food-On-Campus_DG__136, If you are hungry, get two bags of sachet water. And drink everything. Your stomach will be filled.)}}
+
#Matter wey don [[k-leg]].  
# dep (frequency:3)
+
#:*{{ux|dv|Matter don get '''belle''' as e be sey [[bomboy]] give [[digirl]] '''belle''' as de dey secondary school.|(NSC_2021, The fact that the young girl was knocked up by a young man is a serious fix as they are both in high school.)}}
#: {{ux|dv|Some undergraduate student wey dey campus tell BBC Pidgin say dia '''belle''' no sweet dem for dis strike at all. |(bbc__91627, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Woman dem weh de get problem for '''belle''' especially fibroid, or growth, endometriosis, pregnancy outside womb, ovarian cyst fit well fast and dia '''belle''' no get mark afta operation, gynaecologist don tok. |(bbc__101110, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di '''belle'''. |(bbc__14946, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Among tins wey she suggest make dem change na di law wey go allow flight crews to give medicine to passengers to help reduce mess for dia '''belle'''. |(bbc__14926, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
 
 
#
 
#: {{ux|dv|No be say e no good make our country people put mouth for di thing wey concern dem o, but e just come be like say na bad '''belle''' some our country people just dey take talk anything comot like dat. |(deuber__6054, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria corruption police bin freeze three accounts wey Lagos state open wen Ambode be govnor Di committee wey di Lagos state lawmakers setup to investigate former govnor Akinwunmi Ambode, say no be bad '''belle''' dem wan do. |(bbc__73452, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Welcome to di world of surrogacy: women wey dey carri anoda pesin pikin inside dia '''belle''' for nine months. |(bbc__98476, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nobert get de kana sickness weh ngirish di call'am Inguinal hernia, e di make some part for under '''belle''', near 'kanas' high and pain sotei wehpesin cough. |(bbc__75319, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
#: {{ux|dv|The old man no get any bad '''belle''' for okonkwo at all. |(katakata__1014, __no translation__)}}
+
[[bad belle]], [[anywhere belle face]]
#: {{ux|dv|Di Theatre Command no go tolerate dis kain bad '''belle''' from any individual, group of pesins or organisation. |(bbc__1356, __no translation__)}}
 
* [[belle pain|belle pain]]
 
bad belle
 
# amod (frequency:28)
 
#: {{ux|dv|Bad '''belle''' don dey plenty |(bbc__18943, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bad '''belle''' dey between di two of us. |(bbc__638, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Donation centres go also turn you down if dem notice any sign say you get cold, sore throat, flu, belle pain. |(bbc__43190, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di girl wey dey dash sanitary pads for Nigeria Menstrual cycle dey come with plenty wahala for some girls - from belle pain, to serious weakness and even money to use buy sanitary products dem. |(bbc__34837, __no translation__)}}
 
* [[belle pipo|belle pipo]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Peter Afunanya wey sign di DSS statement wey INEC post, also add say dis fake news na work of bad belle pipo wey wan cause kasala. |(bbc__81162, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di tok say Govnor Ganduje donate moni to EFCC and ICPC na from bad belle pipo wey dey bent on spoiling di govnor name. Na wetin di release read. |(bbc__1860, __no translation__)}}
 
* [[bite belle|bite belle]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Eric Suh Cameroon lawyers don komot some tins dem weh deh di bite dia belle sotei deh wan close all court room for kontri from 16 to 20 September. |(bbc__47142, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De effect for dis kana tok weh e di bite belle na say e di make pipo worry, and wen e happen de pipo fit react for kosh back, use violence or pick gun, Achaleke add. |(bbc__974, __no translation__)}}
 
* [[fish belle|fish belle]]
 
 
 
#: {{ux|dv|As Jonah dey inside the fish belle, e pray sey: ‘I promise sey I go dey do wetin you talk.’ Jehovah keep Jonah for the fish belle for three days, the fish no kill am. |(jw__21505, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E tell dem sey dem no go see any sign apart from “the sign of Jonah.” The three days wey Jonah stay for the fish belle and the preaching wey e preach for Nineveh wey make the people repent show sey Jonah na sign. |(jw__21742, __no translation__)}}
 
* [[girl belle|girl belle]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Ghana fit get law against men wey deny say dem give girl belle 'We dey cut girls so dem no go prostitute' |(bbc__53977, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria: 30 people don lose job after dem fail drug test Ghana fit get law against men wey deny say dem give girl belle |(bbc__74221, __no translation__)}}
 
* [[mama belle|mama belle]]
 
 
 
#: {{ux|dv|E make Jesus grow inside Mary belle as other pikin dey grow for inside their mama belle. |(jw__18172, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jesus explain sey some men dey wey no fit born pikin, and na so dem be from their mama belle. |(jw__20760, __no translation__)}}
 
* [[of belle|of belle]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Dey sip Krest take cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was sipping Krest because of my stomach.)}}
 
#: {{ux|dv|Dey sip Krest dey... cause of my belle. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__104, I was sipping Krest and... because of my stomach.)}}
 
* [[pipo belle|pipo belle]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Even how Messi give Real Madrid captain Sergio Ramos hard tackle sweet some pipo belle. |(bbc__47515, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin go dey sweet pipo belle na say e no go cost anytin to use dis internet, because na free! |(bbc__99419, __no translation__)}}
 
* [[sweet belle|sweet belle]]
 
 
 
#: {{ux|dv|And, and di ting dey sweet belle, to dey see how ehm dat opposite sex, how de dey operate, how de dey function, how dey dey grow, how deir life be. |(WAZP_06_Tommys-Life-Story_M__86, And... and the thing sweeten the stomach to see how ehm that opposite sex, how they operate; how they function; how they are growing; how their life is.)}}
 
#: {{ux|dv|Patrick Kovarik/AFP/Getty Images Paul Biya don dey run things for Cameroon for 35 years Video weh e di show how President Biya no use sweet belle greet di Higher Education Minister Jacques Fame Ndongo, na big tori for social media. |(bbc__80637, __no translation__)}}
 
* [[woman belle|woman belle]]
 
 
 
#: {{ux|dv|if you give woman belle. |(deuber__3367, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Things wey fit cause Fibroid inside woman belle |(bbc__93657, __no translation__)}}
 
* [[women belle|women belle]]
 
 
 
#: {{ux|dv|One big change wey dey sweet Rwanda women belle na law wey give dem di same right as men to inherit land, to get work, to get same salary and to get same education. |(bbc__83568, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|''Fibroid na di most common tumour wey dey grow inside women belle well-well for Nigeria'' according to wetin Dr Ugwu Brown, wey be senior Registrar for Department of Obstetrics and Gynaecology, University of Calabar Teaching Hospital tell BBC News Pidgin. |(bbc__8329, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* teeth 0.63 77, heart 0.62 565, mind 0.62 3840, body 0.61 1958, hair 0.61 360, faith 0.60 848, baby 0.57 257, bed 0.57 159, bodi 0.57 1294
 
 
 
====Antonyms====
 
* teeth 0.63 77, heart 0.62 565, mind 0.62 3840, body 0.61 1958, hair 0.61 360, faith 0.60 848, baby 0.57 257, bed 0.57 159, bodi 0.57 1294
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition, belly
 
 
 
===Verb===
 
belle: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|No forget sey anywhere wey '''belle''' face, na front. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__237, Don't forget that whatever direction the stomach faces, is the front.)}}
 
#: {{ux|dv|Ejike Kanife, wey sabi football wella, tell BBC News Pidgin say e sweet am for '''belle''' di way Super Eagles play very tactical football. |(bbc__46595, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* teeth 0.63 77, heart 0.62 565, mind 0.62 3840, body 0.61 1958, hair 0.61 360, faith 0.60 848, baby 0.57 257, bed 0.57 159, bodi 0.57 1294
 
 
 
====Antonyms====
 
* teeth 0.63 77, heart 0.62 565, mind 0.62 3840, body 0.61 1958, hair 0.61 360, faith 0.60 848, baby 0.57 257, bed 0.57 159, bodi 0.57 1294
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''belly, stomach, womb, pouch, fix, pregnancy, foetus''

Latest revision as of 18:37, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English belly

Pronunciation

  • bɛ̀lɛ́

Play Play

Noun

  1. Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey stay.
    • My belle!  — (Deuber__3585, My stomach.)
    • Na belle abi na leg e food dey go? E still dey kpanla.  — (NSC_2021, Does food go to his/her stomach or leg? She/he looks quite skinny.)
  2. Where pikin wey de never born dey grow.
    • The pikin wey dey Elizabeth belle come start to dey jump.  — (jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)
    • She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di belle.  — (bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)
  3. Wetin dey happen wey be sey pikin don dey grow for inside woman body.
    • I get belle.  — (Deuber__6111, I am pregnant.)
    • See as dis woman carry nine months belle dey dance!  — (bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)
    • We go remove di belle.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We will have an abortion.)
  4. Person mind.
    • My belle sweet me.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)
    • But dis one no sweet di belle of Lagos people wey get places wey dem wan waka go.  — (bbc__22486, It displeased Lagosians who had appointments.)
  5. Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
    • Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and belle.  — (bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)
    • Di guy na shakis man na im make e get belle.  — (NSC_2021, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)
  6. Matter wey don k-leg.
    • Matter don get belle as e be sey bomboy give digirl belle as de dey secondary school.  — (NSC_2021, The fact that the young girl was knocked up by a young man is a serious fix as they are both in high school.)

Related forms

bad belle, anywhere belle face

Translations

  • English: belly, stomach, womb, pouch, fix, pregnancy, foetus