Difference between revisions of "belle"

 
(16 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bɛle
+
* bɛ̀lɛ́
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-belle.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-belle.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-belle.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-belle.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 15
 
* Frequency rank in NSC treebank: 567
 
* Frequency in raw corpus: 788
 
* Frequency rank in raw corpus: 444
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Di part of person or animal body where someting wey de swallow dey go land and where pikin wey de never born dey grow.
+
# Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey stay.
 
#:*{{ux|dv|My '''belle'''!|(Deuber__3585, My stomach.)}}
 
#:*{{ux|dv|My '''belle'''!|(Deuber__3585, My stomach.)}}
#:*{{ux|dv|Na '''belle''' abi na leg e food dey go? E still dey [[kpala]].|(NSC_Abonyi_2o21, Does food go to his/her stomach or leg? S/He looks quite skinny.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na '''belle''' abi na leg e food dey go? E still dey [[kpanla]].|(NSC_2021, Does food go to his/her stomach or leg? She/he looks quite skinny.)}}
#:*{{ux|dv|The pikin wey dey Elizabeth '''belle''' come start to dey jump.|(jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)}}
+
# Where pikin wey de never born dey grow.
 +
#:*{{ux|dv| The pikin wey dey Elizabeth '''belle''' come start to dey jump.|(jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)}}
 
#:*{{ux|dv|She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di '''belle'''. |(bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)}}
 
#:*{{ux|dv|She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di '''belle'''. |(bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)}}
# Na sey woman carry pikin wey de never born inside her body.  
+
# Wetin dey happen wey be sey pikin don dey grow for inside woman body.  
#:*{{ux|dv|I get '''belle'''.|(Deuber__6111, I am pregnant.)}}
+
#:*{{ux|dv| I get '''belle'''.|(Deuber__6111, I am pregnant.)}}
#:*{{ux|dv|See as dis woman carry 9 months '''belle''' dey dance!|(bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)}}
+
#:*{{ux|dv|See as dis woman carry nine months '''belle''' dey dance!|(bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)}}
#:*{{ux|dv|We go remove di '''belle'''.|(PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We shall have an abortion.)}}
+
#:*{{ux|dv|We go remove di '''belle'''.|(PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We will have an abortion.)}}
# Person mind
+
# Person mind.
 
#:*{{ux|dv|My '''belle''' sweet me. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)}}
 
#:*{{ux|dv|My '''belle''' sweet me. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)}}
 
#:*{{ux|dv|But dis one no sweet di '''belle''' of Lagos people wey get places wey dem wan waka go. |(bbc__22486, It displeased Lagosians who had appointments.)}}
 
#:*{{ux|dv|But dis one no sweet di '''belle''' of Lagos people wey get places wey dem wan waka go. |(bbc__22486, It displeased Lagosians who had appointments.)}}
# Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
+
#Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
 
#:*{{ux|dv|Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and '''belle'''. |(bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)}}
 
#:*{{ux|dv|Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and '''belle'''. |(bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)}}
#:*{{ux|dv|Di guy na [[shakis]] man na im make e get '''belle'''.|(NSC_Abonyi_, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di guy na [[shakis]] man na im make e get '''belle'''.|(NSC_2021, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)}}
 
+
#Matter wey don [[k-leg]].
 +
#:*{{ux|dv|Matter don get '''belle''' as e be sey [[bomboy]] give [[digirl]] '''belle''' as de dey secondary school.|(NSC_2021, The fact that the young girl was knocked up by a young man is a serious fix as they are both in high school.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
[[bad belle]]
+
[[bad belle]], [[anywhere belle face]]
====Translations====
 
* English: ''belly, stomach, womb, pouch''
 
 
 
===Verb===
 
belle: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|No forget sey anywhere wey '''belle''' face, na front. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__237, Don't forget that whatever direction the stomach faces, is the front.)}}
 
#: {{ux|dv|Ejike Kanife, wey sabi football wella, tell BBC News Pidgin say e sweet am for '''belle''' di way Super Eagles play very tactical football. |(bbc__46595, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* teeth 0.63 77, heart 0.62 565, mind 0.62 3840, body 0.61 1958, hair 0.61 360, faith 0.60 848, baby 0.57 257, bed 0.57 159, bodi 0.57 1294
 
 
 
====Antonyms====
 
* teeth 0.63 77, heart 0.62 565, mind 0.62 3840, body 0.61 1958, hair 0.61 360, faith 0.60 848, baby 0.57 257, bed 0.57 159, bodi 0.57 1294
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''belly, stomach, womb, pouch, fix, pregnancy, foetus''

Latest revision as of 18:37, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English belly

Pronunciation

  • bɛ̀lɛ́

Play Play

Noun

  1. Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey stay.
    • My belle!  — (Deuber__3585, My stomach.)
    • Na belle abi na leg e food dey go? E still dey kpanla.  — (NSC_2021, Does food go to his/her stomach or leg? She/he looks quite skinny.)
  2. Where pikin wey de never born dey grow.
    • The pikin wey dey Elizabeth belle come start to dey jump.  — (jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)
    • She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di belle.  — (bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)
  3. Wetin dey happen wey be sey pikin don dey grow for inside woman body.
    • I get belle.  — (Deuber__6111, I am pregnant.)
    • See as dis woman carry nine months belle dey dance!  — (bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)
    • We go remove di belle.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We will have an abortion.)
  4. Person mind.
    • My belle sweet me.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)
    • But dis one no sweet di belle of Lagos people wey get places wey dem wan waka go.  — (bbc__22486, It displeased Lagosians who had appointments.)
  5. Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
    • Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and belle.  — (bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)
    • Di guy na shakis man na im make e get belle.  — (NSC_2021, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)
  6. Matter wey don k-leg.
    • Matter don get belle as e be sey bomboy give digirl belle as de dey secondary school.  — (NSC_2021, The fact that the young girl was knocked up by a young man is a serious fix as they are both in high school.)

Related forms

bad belle, anywhere belle face

Translations

  • English: belly, stomach, womb, pouch, fix, pregnancy, foetus