Difference between revisions of "belle"

(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 10: Line 10:
  
===Noun===
 
===Noun===
# Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey land put.
+
# Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey stay.
 
#:*{{ux|dv|My '''belle'''!|(Deuber__3585, My stomach.)}}
 
#:*{{ux|dv|My '''belle'''!|(Deuber__3585, My stomach.)}}
#:*{{ux|dv|Na '''belle''' abi na leg e food dey go? E still dey [[kpanla]].|(NSC_Abonyi_2021, Does food go to his/her stomach or leg? She/he looks quite skinny.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na '''belle''' abi na leg e food dey go? E still dey [[kpanla]].|(NSC_2021, Does food go to his/her stomach or leg? She/he looks quite skinny.)}}
 
# Where pikin wey de never born dey grow.
 
# Where pikin wey de never born dey grow.
 
#:*{{ux|dv| The pikin wey dey Elizabeth '''belle''' come start to dey jump.|(jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)}}
 
#:*{{ux|dv| The pikin wey dey Elizabeth '''belle''' come start to dey jump.|(jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)}}
 
#:*{{ux|dv|She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di '''belle'''. |(bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)}}
 
# Woman body wey swell up [[sake of sey]] [[pikin]] wey de never born dey grow inside.  
+
# Wetin dey happen wey be sey pikin don dey grow for inside woman body.  
 
#:*{{ux|dv| I get '''belle'''.|(Deuber__6111, I am pregnant.)}}
 
#:*{{ux|dv| I get '''belle'''.|(Deuber__6111, I am pregnant.)}}
 
#:*{{ux|dv|See as dis woman carry nine months '''belle''' dey dance!|(bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)}}
 
#:*{{ux|dv|See as dis woman carry nine months '''belle''' dey dance!|(bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)}}
Line 25: Line 25:
 
#Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
 
#Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
 
#:*{{ux|dv|Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and '''belle'''. |(bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)}}
 
#:*{{ux|dv|Di guy na [[shakis]] man na im make e get '''belle'''.|(NSC_Abonyi_2021, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di guy na [[shakis]] man na im make e get '''belle'''.|(NSC_2021, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)}}
 
#Matter wey don [[k-leg]].  
 
#Matter wey don [[k-leg]].  
#:*{{ux|dv|Matter don get '''belle''' as e be sey [[bomboy]] give [[digirl]] '''belle''' as de dey secondary school.|(NSC_Abonyi_2021, The fact that the young girl was knocked up by a young man is a serious fix as they are both in high school.)}}
+
#:*{{ux|dv|Matter don get '''belle''' as e be sey [[bomboy]] give [[digirl]] '''belle''' as de dey secondary school.|(NSC_2021, The fact that the young girl was knocked up by a young man is a serious fix as they are both in high school.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[bad belle]], [[anywhere belle face]]
 
[[bad belle]], [[anywhere belle face]]
  
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''belly, stomach, womb, pouch, fix''
+
* English: ''belly, stomach, womb, pouch, fix, pregnancy, foetus''

Latest revision as of 18:37, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English belly

Pronunciation

  • bɛ̀lɛ́

Play Play

Noun

  1. Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey stay.
    • My belle!  — (Deuber__3585, My stomach.)
    • Na belle abi na leg e food dey go? E still dey kpanla.  — (NSC_2021, Does food go to his/her stomach or leg? She/he looks quite skinny.)
  2. Where pikin wey de never born dey grow.
    • The pikin wey dey Elizabeth belle come start to dey jump.  — (jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)
    • She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di belle.  — (bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)
  3. Wetin dey happen wey be sey pikin don dey grow for inside woman body.
    • I get belle.  — (Deuber__6111, I am pregnant.)
    • See as dis woman carry nine months belle dey dance!  — (bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)
    • We go remove di belle.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We will have an abortion.)
  4. Person mind.
    • My belle sweet me.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)
    • But dis one no sweet di belle of Lagos people wey get places wey dem wan waka go.  — (bbc__22486, It displeased Lagosians who had appointments.)
  5. Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
    • Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and belle.  — (bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)
    • Di guy na shakis man na im make e get belle.  — (NSC_2021, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)
  6. Matter wey don k-leg.
    • Matter don get belle as e be sey bomboy give digirl belle as de dey secondary school.  — (NSC_2021, The fact that the young girl was knocked up by a young man is a serious fix as they are both in high school.)

Related forms

bad belle, anywhere belle face

Translations

  • English: belly, stomach, womb, pouch, fix, pregnancy, foetus