belle

Revision as of 16:39, 11 January 2021 by 154.66.32.154 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English belly

Pronunciation

  • bɛle

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 15
  • Frequency rank in NSC treebank: 567
  • Frequency in raw corpus: 788
  • Frequency rank in raw corpus: 444

Noun

  1. Di part of person or animal body where someting wey de swallow dey go land and where pikin wey de never born dey grow.
    • My belle!  — (Deuber__3585, My stomach.)
    • Na belle abi na leg e food dey go? E still dey kpala.  — (NSC_Abonyi_2o21, Does food go to his/her stomach or leg? S/He looks quite skinny.)
    • The pikin wey dey Elizabeth belle come start to dey jump.  — (jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)
    • She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di belle.  — (bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)
  2. Na sey woman carry pikin wey de never born inside her body.
    I get belle.  — (Deuber__6111, I am pregnant.)
    See as dis woman carry 9 months belle dey dance!  — (bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)
    We go remove di belle.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We shall have an abortion.)
  3. Person mind
    My belle sweet me.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)
    But dis one no sweet di belle of Lagos people wey get places wey dem wan waka go.  — (bbc__22486, It displeased Lagosians who had appointments.)
  4. Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
    Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and belle.  — (bbc__78242, )
    Di guy na shakis man na im make e get belle.  — (NSC_Abonyi_, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)


Related forms

  1. The old man no get any bad belle for okonkwo at all.  — (katakata__1014, __no translation__)
    Di Theatre Command no go tolerate dis kain bad belle from any individual, group of pesins or organisation.  — (bbc__1356, __no translation__)

bad belle

# amod (frequency:28)
  1. Bad belle don dey plenty  — (bbc__18943, __no translation__)
    Bad belle dey between di two of us.  — (bbc__638, __no translation__)
    Donation centres go also turn you down if dem notice any sign say you get cold, sore throat, flu, belle pain.  — (bbc__43190, __no translation__)
    Di girl wey dey dash sanitary pads for Nigeria Menstrual cycle dey come with plenty wahala for some girls - from belle pain, to serious weakness and even money to use buy sanitary products dem.  — (bbc__34837, __no translation__)
  1. Peter Afunanya wey sign di DSS statement wey INEC post, also add say dis fake news na work of bad belle pipo wey wan cause kasala.  — (bbc__81162, __no translation__)
    Di tok say Govnor Ganduje donate moni to EFCC and ICPC na from bad belle pipo wey dey bent on spoiling di govnor name. Na wetin di release read.  — (bbc__1860, __no translation__)
  1. Eric Suh Cameroon lawyers don komot some tins dem weh deh di bite dia belle sotei deh wan close all court room for kontri from 16 to 20 September.  — (bbc__47142, __no translation__)
    De effect for dis kana tok weh e di bite belle na say e di make pipo worry, and wen e happen de pipo fit react for kosh back, use violence or pick gun, Achaleke add.  — (bbc__974, __no translation__)
  1. As Jonah dey inside the fish belle, e pray sey: ‘I promise sey I go dey do wetin you talk.’ Jehovah keep Jonah for the fish belle for three days, the fish no kill am.  — (jw__21505, __no translation__)
    E tell dem sey dem no go see any sign apart from “the sign of Jonah.” The three days wey Jonah stay for the fish belle and the preaching wey e preach for Nineveh wey make the people repent show sey Jonah na sign.  — (jw__21742, __no translation__)
  1. Ghana fit get law against men wey deny say dem give girl belle 'We dey cut girls so dem no go prostitute'  — (bbc__53977, __no translation__)
    Nigeria: 30 people don lose job after dem fail drug test Ghana fit get law against men wey deny say dem give girl belle  — (bbc__74221, __no translation__)
  1. E make Jesus grow inside Mary belle as other pikin dey grow for inside their mama belle.  — (jw__18172, __no translation__)
    Jesus explain sey some men dey wey no fit born pikin, and na so dem be from their mama belle.  — (jw__20760, __no translation__)
  1. Dey sip Krest take cause of my belle.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was sipping Krest because of my stomach.)
    Dey sip Krest dey... cause of my belle.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__104, I was sipping Krest and... because of my stomach.)
  1. Even how Messi give Real Madrid captain Sergio Ramos hard tackle sweet some pipo belle.  — (bbc__47515, __no translation__)
    Wetin go dey sweet pipo belle na say e no go cost anytin to use dis internet, because na free!  — (bbc__99419, __no translation__)
  1. And, and di ting dey sweet belle, to dey see how ehm dat opposite sex, how de dey operate, how de dey function, how dey dey grow, how deir life be.  — (WAZP_06_Tommys-Life-Story_M__86, And... and the thing sweeten the stomach to see how ehm that opposite sex, how they operate; how they function; how they are growing; how their life is.)
    Patrick Kovarik/AFP/Getty Images Paul Biya don dey run things for Cameroon for 35 years Video weh e di show how President Biya no use sweet belle greet di Higher Education Minister Jacques Fame Ndongo, na big tori for social media.  — (bbc__80637, __no translation__)
  1. if you give woman belle.  — (deuber__3367, __no translation__)
    Things wey fit cause Fibroid inside woman belle  — (bbc__93657, __no translation__)
  1. One big change wey dey sweet Rwanda women belle na law wey give dem di same right as men to inherit land, to get work, to get same salary and to get same education.  — (bbc__83568, __no translation__)
    'Fibroid na di most common tumour wey dey grow inside women belle well-well for Nigeria according to wetin Dr Ugwu Brown, wey be senior Registrar for Department of Obstetrics and Gynaecology, University of Calabar Teaching Hospital tell BBC News Pidgin.  — (bbc__8329, __no translation__)

Synonyms

  • teeth 0.63 77, heart 0.62 565, mind 0.62 3840, body 0.61 1958, hair 0.61 360, faith 0.60 848, baby 0.57 257, bed 0.57 159, bodi 0.57 1294

Antonyms

  • teeth 0.63 77, heart 0.62 565, mind 0.62 3840, body 0.61 1958, hair 0.61 360, faith 0.60 848, baby 0.57 257, bed 0.57 159, bodi 0.57 1294

Translations

  • English: no definition, belly

Verb

belle: no definition -- Definition in Naija?


  1. mark-obj (frequency:2)
    No forget sey anywhere wey belle face, na front.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__237, Don't forget that whatever direction the stomach faces, is the front.)
    Ejike Kanife, wey sabi football wella, tell BBC News Pidgin say e sweet am for belle di way Super Eagles play very tactical football.  — (bbc__46595, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • teeth 0.63 77, heart 0.62 565, mind 0.62 3840, body 0.61 1958, hair 0.61 360, faith 0.60 848, baby 0.57 257, bed 0.57 159, bodi 0.57 1294

Antonyms

  • teeth 0.63 77, heart 0.62 565, mind 0.62 3840, body 0.61 1958, hair 0.61 360, faith 0.60 848, baby 0.57 257, bed 0.57 159, bodi 0.57 1294

Translations

  • English: no definition