Difference between revisions of "belleful"

 
(6 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bɛ̀lɛ̀fú
+
* bɛ̀lɛ̀fû
 
<sm2>Pcm-ng-belleful.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-belleful.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-belleful.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-belleful.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Transitive====
+
# Sey person [[chop]] reach as im want.
# Sey person [[chop]] pass as hunger catch am.
+
#:*{{ux|dv|As far as sey e '''belleful''' you, we no get wahala. |(If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)}}
#:*{{ux|dv|As far as sey e '''belleful''' you, we no get wahala. |(Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)}}
 
 
# Make person do wetin make e mind and body come down.  
 
# Make person do wetin make e mind and body come down.  
 
#:*{{ux|dv|But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go '''belleful''' am. |(jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)}}
 
#:*{{ux|dv|But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go '''belleful''' am. |(jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)}}
 +
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[chopulate]]
 
* [[chopulate]]
Line 22: Line 21:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
# When person do wetin [[im]] heart want until [[e]] go make im mind come down.
+
* When person do wetin [[im]] heart want until [[e]] im mind go come down.
#:*{{ux|dv|We also get food wey you go eat '''belleful'''. |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)}}
+
:*{{ux|dv|We also get food wey you go eat '''belleful'''. |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)}}
#:* {{ux|dv| E for no leave am if e no beat am '''belleful'''. |(NSC_2021, He won't have let him go if he didn't beat him satisfactorily. )}}
+
:* {{ux|dv| E for no leave am if e no beat am '''belleful'''. |(NSC_2021, He won't have let him go if he didn't beat him satisfactorily.)}}
 +
====Translations====
 +
* English: ''satisfactorily''

Latest revision as of 18:40, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English belly and full

Pronunciation

  • bɛ̀lɛ̀fû

Play Play

Verb

  1. Sey person chop reach as im want.
    • As far as sey e belleful you, we no get wahala.  — (If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)
  2. Make person do wetin make e mind and body come down.
    • But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go belleful am.  — (jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)

Synonyms

Translations

  • English: satisfy

Adverb

  • When person do wetin im heart want until e im mind go come down.
  • We also get food wey you go eat belleful.  — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)
  • E for no leave am if e no beat am belleful.  — (NSC_2021, He won't have let him go if he didn't beat him satisfactorily.)

Translations

  • English: satisfactorily