Difference between revisions of "belleful"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Verb) |
||
(8 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bɛ̀lɛ̀fû |
<sm2>Pcm-ng-belleful.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-belleful.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-belleful.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-belleful.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Verb=== |
− | # Sey person [[chop]] | + | # Sey person [[chop]] reach as im want. |
− | #:*{{ux|dv|As far as sey e '''belleful''' you, we no get wahala. |( | + | #:*{{ux|dv|As far as sey e '''belleful''' you, we no get wahala. |(If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)}} |
− | |||
# Make person do wetin make e mind and body come down. | # Make person do wetin make e mind and body come down. | ||
#:*{{ux|dv|But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go '''belleful''' am. |(jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)}} | #:*{{ux|dv|But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go '''belleful''' am. |(jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)}} | ||
Line 19: | Line 18: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''satisfied'' | + | * English: ''satisfy'' |
+ | |||
+ | ===Adverb=== | ||
+ | * When person do wetin [[im]] heart want until [[e]] im mind go come down. | ||
+ | :*{{ux|dv|We also get food wey you go eat '''belleful'''. |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| E for no leave am if e no beat am '''belleful'''. |(NSC_2021, He won't have let him go if he didn't beat him satisfactorily.)}} | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''satisfactorily'' |
Latest revision as of 18:40, 14 February 2024
Naija
Etymology
From: English belly and full
Pronunciation
- bɛ̀lɛ̀fû
Verb
- Sey person chop reach as im want.
- As far as sey e belleful you, we no get wahala. — (If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)
- Make person do wetin make e mind and body come down.
- But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go belleful am. — (jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)
Synonyms
Translations
- English: satisfy
Adverb
- We also get food wey you go eat belleful. — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)
- E for no leave am if e no beat am belleful. — (NSC_2021, He won't have let him go if he didn't beat him satisfactorily.)
Translations
- English: satisfactorily