belleful

Revision as of 12:53, 6 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Adverb)

Naija

Etymology

From: English belly and full

Pronunciation

  • bɛ̀lɛ̀fú

Play Play


Verb

Transitive

  1. Sey person chop pass as hunger catch am.
    • As far as sey e belleful you, we no get wahala.  — (Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)
  2. Make person do wetin make e mind and body come down.
    • But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go belleful am.  — (jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)

Synonyms

Translations

  • English: satisfy

Adverb

  1. When person do wetin im heart want until e im mind go come down.
    • We also get food wey you go eat belleful.  — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)
    • E for no leave am if e no beat am belleful.  — (NSC_2021, He won't have let him go if he didn't beat him satisfactorily.)

Translations

  • English: satisfactorily