Difference between revisions of "berekete"

Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''Niger-Delta region''  
+
From: ''Unknown''  
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 10:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 +
====Ideophone====
 
* Na wetin plenty [[well well]]  
 
* Na wetin plenty [[well well]]  
 
:* {{ux|dv|I sure say MTN go give correct awuf wey go '''berekete''' full ground dis Christmas. |(NSC_Legbeti_2020. I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance)}}  
 
:* {{ux|dv|I sure say MTN go give correct awuf wey go '''berekete''' full ground dis Christmas. |(NSC_Legbeti_2020. I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance)}}  

Revision as of 12:23, 28 January 2021

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • bԑ̀rԑ̀kԑ̀tԑ̀

Play Play

Adjective

Ideophone

  • I sure say MTN go give correct awuf wey go berekete full ground dis Christmas.  — (NSC_Legbeti_2020. I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance)
  • Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground berekete,  — NSC_Legbeti_2020.The new salary structure has only increased workers problem more.)
  • De economy don improve now so tay money don full everywhere berekete.  — (NSC_Legbeti_2020. The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere)

Synonyms

Translations

  • English: giveaways, something in abundance