Difference between revisions of "berekete"
(→Naija) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-berekete.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-berekete.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Adjective=== |
− | + | * Na wetin plenty [[well well]] | |
− | + | :* {{ux|dv|I sure say MTN go give correct awuf wey go '''berekete''' full ground dis Christmas. |(NSC_Legbeti_2020. I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground '''berekete''',|NSC_Legbeti_2020.The new salary structure has only increased workers problem more.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|De economy don improve now so tay money don full everywhere '''berekete'''. |(NSC_Legbeti_2020. The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | *[[awuf]] | + | * [[awuf]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''giveaways'', | + | * English: ''giveaways'', something in abundance'' |
Revision as of 13:29, 14 January 2021
Naija
Etymology
From: Niger-Delta region
Pronunciation
- bԑ̀rԑ̀kԑ̀tԑ̀
Adjective
- Na wetin plenty well well
- I sure say MTN go give correct awuf wey go berekete full ground dis Christmas. — (NSC_Legbeti_2020. I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance)
- Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground berekete, — NSC_Legbeti_2020.The new salary structure has only increased workers problem more.)
- De economy don improve now so tay money don full everywhere berekete. — (NSC_Legbeti_2020. The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere)
Synonyms
Translations
- English: giveaways, something in abundance