Difference between revisions of "berekete"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
====Ideophone==== | ====Ideophone==== | ||
− | * Na wetin plenty [[well well]] | + | * Na wetin plenty [[well well]]. |
− | :* {{ux|dv|I sure say MTN go give correct awuf wey go '''berekete''' full ground dis Christmas. |(NSC_Legbeti_2020. I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance)}} | + | :* {{ux|dv|I sure say MTN go give correct awuf wey go '''berekete''' full ground dis Christmas. |(NSC_Legbeti_2020. I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance.)}} |
− | :* {{ux|dv|Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground '''berekete'' | + | :* {{ux|dv|Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground '''berekete''. |NSC_Legbeti_2020.The new salary structure has only increased workers problem more.)}} |
− | :* {{ux|dv|De economy don improve now so tay money don full everywhere '''berekete'''. |(NSC_Legbeti_2020. The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere)}} | + | :* {{ux|dv|De economy don improve now so tay money don full everywhere '''berekete'''. |(NSC_Legbeti_2020. The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[awuf]] | * [[awuf]] | ||
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | * [[scarce]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''giveaways'', something in abundance'' | * English: ''giveaways'', something in abundance'' |
Revision as of 14:47, 9 February 2021
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- bԑ̀rԑ̀kԑ̀tԑ̀
Adjective
Ideophone
- Na wetin plenty well well.
- I sure say MTN go give correct awuf wey go berekete full ground dis Christmas. — (NSC_Legbeti_2020. I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance.)
- Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground 'berekete. — NSC_Legbeti_2020.The new salary structure has only increased workers problem more.)
- De economy don improve now so tay money don full everywhere berekete. — (NSC_Legbeti_2020. The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: giveaways, something in abundance