Difference between revisions of "berekete"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''Niger-Delta region'' ===Pronunciation=== * <sm2>Pcm-ng-berekete.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-berekete.m.ogg</sm2> ===Noun=== #na wetin plen...")
 
Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#na wetin plenty well well  
 
#na wetin plenty well well  
#:* {{ux|dv|I sure say MTN go give '''berekete''' awuf dis Christmas. |(NSC_Legbeti_2020. I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance)}}  
+
#:* {{ux|dv|I sure say MTN go give correct awuf wey go '''berekete''' full ground dis Christmas. |(NSC_Legbeti_2020. I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance)}}  
 
#:* {{ux|dv|Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground '''berekete''',|NSC_Legbeti_2020.The new salary structure has only increased workers problem more.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground '''berekete''',|NSC_Legbeti_2020.The new salary structure has only increased workers problem more.)}}
 
#:* {{ux|dv|De economy don improve now so tay money don full everywhere '''berekete'''. |(NSC_Legbeti_2020. The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere)}}
 
#:* {{ux|dv|De economy don improve now so tay money don full everywhere '''berekete'''. |(NSC_Legbeti_2020. The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere)}}

Revision as of 11:18, 2 December 2020

Naija

Etymology

From: Niger-Delta region

Pronunciation

Play Play

Noun

  1. na wetin plenty well well
    • I sure say MTN go give correct awuf wey go berekete full ground dis Christmas.  — (NSC_Legbeti_2020. I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance)
    • Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground berekete,  — NSC_Legbeti_2020.The new salary structure has only increased workers problem more.)
    • De economy don improve now so tay money don full everywhere berekete.  — (NSC_Legbeti_2020. The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere)

Synonyms

Translations

  • English: giveaways, something in abundance