berekete
Naija
Alternative form
Etymology
From: Yoruba plentiful
Pronunciation
- bɛ̀rɛ̀kɛ̀tɛ̀
Adverb
- Wetin plenty well well.
- I sure sey MTN go give correct awuf wey go berekete full ground dis Christmas. — (I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance.)
- Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground berekete. — (The new salary structure has only increased workers problem more.)
- Di economy don improve now sotay money don full everywhere berekete. — (The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: giveaways, something in abundance