berekete

Naija

Etymology

From: Niger-Delta region

Pronunciation

  • bԑ̀rԑ̀kԑ̀tԑ̀

Play Play

Noun

  1. na wetin plenty well well
    • I sure say MTN go give correct awuf wey go berekete full ground dis Christmas.  — (NSC_Legbeti_2020. I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance)
    • Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground berekete,  — NSC_Legbeti_2020.The new salary structure has only increased workers problem more.)
    • De economy don improve now so tay money don full everywhere berekete.  — (NSC_Legbeti_2020. The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere)

Synonyms

Translations

  • English: giveaways, something in abundance