blackie

Naija

Etymology

etymology:English blackie

Pronunciation

  • blàkí

Play Play

Definition

Person wey be sey im skin black well well.

Noun

  1. Person wey be sey im skin black well well.
    E be blackie.  — (Egbokhare_2020, He is dark skinned.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Dark skinned