Difference between revisions of "blood"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-blood.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-blood.m.ogg</sm2>  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Red [[waterwater]] ting wey de dey inside human being or animal body dey help make di body correct.
+
# Red [[water water]] ting wey de dey inside human being or animal body dey help make di body correct.
 
#:*{{ux|dv|As razor blade cut e hand na so '''blood''' begin come out. |(NSC_2021, He began bleeding on having a razor cut.)}}
 
#:*{{ux|dv|As razor blade cut e hand na so '''blood''' begin come out. |(NSC_2021, He began bleeding on having a razor cut.)}}
 
#Person wey im and person na di same family.
 
#Person wey im and person na di same family.

Revision as of 04:18, 2 December 2021

Naija

Etymology

From: English blood

Pronunciation

  • blͻ̂d

Play Play

Noun

  1. Red water water ting wey de dey inside human being or animal body dey help make di body correct.
    • As razor blade cut e hand na so blood begin come out.  — (NSC_2021, He began bleeding on having a razor cut.)
  2. Person wey im and person na di same family.
    • Na blood we be so abeg look my eye forgive am for wetin e do.  — (NSC_2021, Please pardon the wrong for my sakes because he is my relation.)

Synonyms

Translations

  • English: blood, kin