Difference between revisions of "blood"
(→Noun) |
|||
(5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''blood'' | From: English ''blood'' | ||
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* blͻ̂d | * blͻ̂d | ||
<sm2>Pcm-ng-blood.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-blood.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-blood.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-blood.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Red | + | # Red [[water water]] ting wey de dey inside human being or animal body dey help make di body correct. |
− | :*{{ux|dv|As | + | #:*{{ux|dv|As razor blade cut e hand na so '''blood''' begin come out. |(NSC_2021, He began bleeding on having a razor cut.)}} |
− | #Person wey | + | #Person wey im and person na di same family. |
− | :*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|Na '''blood''' we be so abeg look my eye forgive am for wetin e do. |(NSC_2021, Please pardon the wrong for my sakes because he is my relation.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 13:22, 1 January 2022
Naija
Etymology
From: English blood
Pronunciation
- blͻ̂d
Noun
- Red water water ting wey de dey inside human being or animal body dey help make di body correct.
- As razor blade cut e hand na so blood begin come out. — (NSC_2021, He began bleeding on having a razor cut.)
- Person wey im and person na di same family.
- Na blood we be so abeg look my eye forgive am for wetin e do. — (NSC_2021, Please pardon the wrong for my sakes because he is my relation.)
Synonyms
Translations
- English: blood, kin