boby
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English: boobs
- bɔ̀bí
Noun
- Wetin dey dey woman chest wey milk dey follow comot if de don born pikin.
- For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give deir pikin boby everytime because e good for dem. — (NSC_2021, At the hospital, new mothers are always advised to breastfeed their new babies since it helps dem build immunity.)
- Di babe get big boby o. — (The girl has big breasts.)
- Di way men take like boby no be small, from pikin till dey turn epa. — (NSC_2021, Men like breast a lot, from infancy to old age.)
Synonyms
Translations
- English: breasts