breast

Naija

Etymology

From: English: breast

  • brε̂s


Noun

  • Part of woman body wey dey woman chest wey she take dey feed her new baby.
  • For hospital, dem dey always tell new mama dem to dey give deir pikin breast reach one year.  — (At the hospital, new mothers are encouraged to breastfeed babies for whole year.)
  • Di way some men take like breast no be small.  — (The way some men like breast is quite fascinating.)

Synonyms

Translations

  • English: breasts