Difference between revisions of "boby"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
* Wetin dey dey woman chest wey milk dey follow comot if de don born pikin. | * Wetin dey dey woman chest wey milk dey follow comot if de don born pikin. | ||
:* {{ux|dv| For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give deir pikin '''boby''' everytime because e good for dem. |(NSC_2021, At the hospital, new mothers are always advised to breastfeed their new babies since it helps dem build immunity.)}} | :* {{ux|dv| For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give deir pikin '''boby''' everytime because e good for dem. |(NSC_2021, At the hospital, new mothers are always advised to breastfeed their new babies since it helps dem build immunity.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Di babe get big '''boby''' o. |( | + | :* {{ux|dv|Di babe get big '''boby''' o. |(The girl has big breasts.)}} |
:* {{ux|dv|Di way men take like '''boby''' no be small, from pikin till dey turn [[epa]]. |(NSC_2021, Men like breast a lot, from infancy to old age.)}} | :* {{ux|dv|Di way men take like '''boby''' no be small, from pikin till dey turn [[epa]]. |(NSC_2021, Men like breast a lot, from infancy to old age.)}} | ||
Latest revision as of 17:37, 30 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English: boobs
- bɔ̀bí
Noun
- Wetin dey dey woman chest wey milk dey follow comot if de don born pikin.
- For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give deir pikin boby everytime because e good for dem. — (NSC_2021, At the hospital, new mothers are always advised to breastfeed their new babies since it helps dem build immunity.)
- Di babe get big boby o. — (The girl has big breasts.)
- Di way men take like boby no be small, from pikin till dey turn epa. — (NSC_2021, Men like breast a lot, from infancy to old age.)
Synonyms
Translations
- English: breasts