Difference between revisions of "boby"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Na breast, woman breast in particular. | * Na breast, woman breast in particular. | ||
− | :* {{ux|dv|For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give | + | :* {{ux|dv|For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give deir pikin '''boby''' everytime because e good for dem. |(NSC_Legbeti_2021. At the hospital, new mothers are always advised to breastfeed their new babies since it helps dem build immunity.)}} |
:* {{ux|dv|De babe get big '''boby''' o. |(Egbokhare 2020, The girl has big breasts.)}} | :* {{ux|dv|De babe get big '''boby''' o. |(Egbokhare 2020, The girl has big breasts.)}} | ||
:* {{ux|dv|De way men take like '''boby''' no be small, from pikin age to old age. |(NSC_Legbeti_2021. Men like breast a lot, from infancy to old age.)}} | :* {{ux|dv|De way men take like '''boby''' no be small, from pikin age to old age. |(NSC_Legbeti_2021. Men like breast a lot, from infancy to old age.)}} |
Revision as of 13:48, 8 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English: boobs
Pronunciation
- bɔ̀bí
Noun
- Na breast, woman breast in particular.
- For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give deir pikin boby everytime because e good for dem. — (NSC_Legbeti_2021. At the hospital, new mothers are always advised to breastfeed their new babies since it helps dem build immunity.)
- De babe get big boby o. — (Egbokhare 2020, The girl has big breasts.)
- De way men take like boby no be small, from pikin age to old age. — (NSC_Legbeti_2021. Men like breast a lot, from infancy to old age.)
Synonyms
Translations
- English: breasts