Difference between revisions of "boby"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Woman breast. |
:* {{ux|dv|For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give deir pikin '''boby''' everytime because e good for dem. |(NSC_Legbeti_2021. At the hospital, new mothers are always advised to breastfeed their new babies since it helps dem build immunity.)}} | :* {{ux|dv|For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give deir pikin '''boby''' everytime because e good for dem. |(NSC_Legbeti_2021. At the hospital, new mothers are always advised to breastfeed their new babies since it helps dem build immunity.)}} | ||
:* {{ux|dv|De babe get big '''boby''' o. |(Egbokhare 2020, The girl has big breasts.)}} | :* {{ux|dv|De babe get big '''boby''' o. |(Egbokhare 2020, The girl has big breasts.)}} |
Revision as of 13:00, 14 May 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English: boobs
Pronunciation
- bɔ̀bí
Noun
- Woman breast.
- For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give deir pikin boby everytime because e good for dem. — (NSC_Legbeti_2021. At the hospital, new mothers are always advised to breastfeed their new babies since it helps dem build immunity.)
- De babe get big boby o. — (Egbokhare 2020, The girl has big breasts.)
- De way men take like boby no be small, from pikin age to old age. — (NSC_Legbeti_2021. Men like breast a lot, from infancy to old age.)
Synonyms
Translations
- English: breasts