boby

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English: boobs

  • bɔ̀bí

Play Play

Noun

  • Na woman breast.
  • For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give deir pikin boby everytime because e good for dem.  — (NSC_Legbeti_2021. At the hospital, new mothers are always advised to breastfeed their new babies since it helps dem build immunity.)
  • De babe get big boby o.  — (Egbokhare 2020, The girl has big breasts.)
  • De way men take like boby no be small, from pikin age to old age.  — (NSC_Legbeti_2021. Men like breast a lot, from infancy to old age.)

Synonyms

Translations

  • English: breasts