boby

Revision as of 17:37, 30 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English: boobs

  • bɔ̀bí

Play Play

Noun

  • Wetin dey dey woman chest wey milk dey follow comot if de don born pikin.
  • For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give deir pikin boby everytime because e good for dem.  — (NSC_2021, At the hospital, new mothers are always advised to breastfeed their new babies since it helps dem build immunity.)
  • Di babe get big boby o.  — (The girl has big breasts.)
  • Di way men take like boby no be small, from pikin till dey turn epa.  — (NSC_2021, Men like breast a lot, from infancy to old age.)

Synonyms

Translations

  • English: breasts