Difference between revisions of "body"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* bodi
+
[[bodi]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 10: Line 10:
 
<sm2>pcm-ng-body.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-body.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-body.m.ogg</sm2>
 
<sm2>pcm-ng-body.m.ogg</sm2>
 
===Definition===
 
* Any kind ting wey fit dey hold somting.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na human being or animal flesh.
+
# Human being or animal flesh.
#:* {{ux|dv|Na de next day I begin feel pain for all my '''body''' after I fall from [[Okada]]. | NSC_Legbeti_2021. I began feeling pains after I fell from the bike.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na di next day I begin feel pain for all my '''body''' after I fall from [[Okada]]. | NSC_Legbeti_2021, I began feeling pains after I fell from the bike.)}}
 
#:* {{ux|dv|How '''body'''? |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__40, How are you?)}}
 
#:* {{ux|dv|How '''body'''? |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__40, How are you?)}}
#:* {{ux|dv|E be like say I no sleep well yesterday because since morning na im all my '''body''' dey pain me. |(NSC_Legbeti_2021.It looks like I didn't sleep well .)}}
+
#:* {{ux|dv|E be like sey I no sleep well yesterday because since morning naim all my '''body''' dey pain me. |(NSC_Legbeti_2021, It looks like I didn't sleep well .)}}
# Na container wey dey hold every oder ting.
+
#:* {{ux|dv|You go shock If you see Mama Seyi now, she don get '''body''', come fine. |(NSC_2021, Seyi's mother nw looks fine and chubby.)}}
#:* {{ux|dv|No worry about wetin dem write for moto '''body''', just enter. | NSC_Legbeti_2021. Disregard the inscriptions on a bus, just board it.)}}
+
#:* {{ux|dv|Me I no like men wey no get '''body'''. |(NSC_2021, I dislike slim guys.)}}
#:* {{ux|dv|No let oil pour for de '''body''' of de container as you dey turn de oil inside. | NSC_Legbeti_2021. Ensure you do not stain the oil container as you turn oil into it.)}}
+
# Wetin dey fit put someting inside.
# Na group wey people form to dey do someting togeder.
+
#:* {{ux|dv|No worry about wetin dem write for moto '''body''', just enter. | NSC_Legbeti_2021, Don't pay a lot of attention to the inscriptions on the bus, just board it.)}}
#:* {{ux|dv|Na all de different women '''body''' join go government house for women day. | NSC_Legbeti_2021. All the different women organization went to the government house.)}}
+
#:* {{ux|dv|No let oil pour for di '''body''' of de container as you dey turn di oil inside. | NSC_Legbeti_2021. Ensure you do not stain the oil container as you turn oil into it.)}}
 +
# Group wey people form to follow deirsef do someting.
 +
#:* {{ux|dv|Na all di different women '''body''' join go government house for women day. | NSC_Legbeti_2021. All the different women organization went to the government house.)}}
 
#:* {{ux|dv|Every State Government— go make am easy for voluntary organisation and oder '''body''' wey dey provide service wey State Government get power to provide as e be for section 177, 178, 182 and 183 for dis Act; |(childrights__525, __Every state government will make it easy for voluntary organisations and other organisations providing services under the authority of the State Government as stated in section 177, 178, 182 and 183 in this Act__)}}
 
#:* {{ux|dv|Every State Government— go make am easy for voluntary organisation and oder '''body''' wey dey provide service wey State Government get power to provide as e be for section 177, 178, 182 and 183 for dis Act; |(childrights__525, __Every state government will make it easy for voluntary organisations and other organisations providing services under the authority of the State Government as stated in section 177, 178, 182 and 183 in this Act__)}}
 
# Na di main ting wey person wan yarn.
 
# Na di main ting wey person wan yarn.
#:* {{ux|dv|Di '''body''' of wetin I wan yan be sey make we no dey waka for night |NSC_Ajede_2020. The main point of what I want to say is that we should not  walk in the night.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di '''body''' of wetin I wan [[yarn]] be sey make we no dey waka for night |(NSC_Ajede_2020. The main point of what I want to say is that we should not  walk in the night.)}}
#:* {{ux|dv|No worry about wetin dem write for moto '''body''', just enter. |(NSC_Legbeti_2021. Disregard the inscriptions on a bus, just board it.)}}
 
# Na de law or people wey dey make di law.
 
#:* {{ux|dv|Na all de country dem join put hand for dis join '''body''' agreement . |(bbc__5952. It was a collective decision by all the countries involved)}}
 
# Na when person don add weight.
 
#:* {{ux|dv|You go shock If you see Mama Seyi now, she don get '''body''', come fine. |(NSC__2021. Seyi's mother nw looks fine and chubby.)}}
 
#:* {{ux|dv|Me I no like men wey no get '''body'''. |(NSC_2021. I dislike slim guys.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
[[pepper body]], [[scatter body]], [[body language]], [[body pain]], [[dead body]], [[body parts]], [[body odour]], [[body clock]]
+
[[pepperbody]], [[scatterbody]], [[deadbody]], [[body odour]]
 
 
 
====Synonymes====
 
====Synonymes====
 
* [[flesh]], [[koko]],  
 
* [[flesh]], [[koko]],  
Line 44: Line 36:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''human physical frame'', ''gained weight'', ''the main issue''
+
* English: ''human physical frame'', ''weight'', ''the main issue'', ''body''

Revision as of 15:09, 19 July 2021

Naija

Alternative forms

bodi

Etymology

From: English body

Pronunciation

  • bɔ̀dí

Play Play

Noun

  1. Human being or animal flesh.
    • Na di next day I begin feel pain for all my body after I fall from Okada.  —  NSC_Legbeti_2021, I began feeling pains after I fell from the bike.)
    • How body?  — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__40, How are you?)
    • E be like sey I no sleep well yesterday because since morning naim all my body dey pain me.  — (NSC_Legbeti_2021, It looks like I didn't sleep well .)
    • You go shock If you see Mama Seyi now, she don get body, come fine.  — (NSC_2021, Seyi's mother nw looks fine and chubby.)
    • Me I no like men wey no get body.  — (NSC_2021, I dislike slim guys.)
  2. Wetin dey fit put someting inside.
    • No worry about wetin dem write for moto body, just enter.  —  NSC_Legbeti_2021, Don't pay a lot of attention to the inscriptions on the bus, just board it.)
    • No let oil pour for di body of de container as you dey turn di oil inside.  —  NSC_Legbeti_2021. Ensure you do not stain the oil container as you turn oil into it.)
  3. Group wey people form to follow deirsef do someting.
    • Na all di different women body join go government house for women day.  —  NSC_Legbeti_2021. All the different women organization went to the government house.)
    • Every State Government— go make am easy for voluntary organisation and oder body wey dey provide service wey State Government get power to provide as e be for section 177, 178, 182 and 183 for dis Act;  — (childrights__525, __Every state government will make it easy for voluntary organisations and other organisations providing services under the authority of the State Government as stated in section 177, 178, 182 and 183 in this Act__)
  4. Na di main ting wey person wan yarn.
    • Di body of wetin I wan yarn be sey make we no dey waka for night  — (NSC_Ajede_2020. The main point of what I want to say is that we should not walk in the night.)

Related forms

pepperbody, scatterbody, deadbody, body odour

Synonymes

Antonymes

Translations

  • English: human physical frame, weight, the main issue, body