Difference between revisions of "bottom"
(→Naija) |
|||
(17 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-bottom.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bottom.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | * | + | # Person yansh. |
− | * | + | #:* {{ux|dv| No go shake your '''bottom''' near dat [[epa]], be like im eye dey dorty from morning reach night. |(NSC_2021, Don't sashay anywhere close to that old man, he seems to be always drunk.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| Tolu get big '''bottom'''. |(Tolu has a big buttocks.)}} | |
− | * | + | #:* {{ux|dv|The cloth come tear for '''bottom'''. |(jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)}} |
+ | # Wetin dey for di down of someting. | ||
+ | #:* {{ux|dv| When e start for '''bottom'''. |(deuber__2585, When he started from the bottom)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Di ax don already dey di '''bottom''' of the trees. |(jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)}} | ||
+ | ===Related form=== | ||
+ | * [[bottompower]] | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[down]], [[backyard]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[up]] | * [[up]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''buttocks, bottom, | + | * English: ''buttocks, bottom, control'' |
Latest revision as of 18:57, 27 February 2024
Naija
Etymology
From English: bottom
Pronunciation
- bɔ̀tɔ̂m
Noun
- Person yansh.
- No go shake your bottom near dat epa, be like im eye dey dorty from morning reach night. — (NSC_2021, Don't sashay anywhere close to that old man, he seems to be always drunk.)
- Tolu get big bottom. — (Tolu has a big buttocks.)
- The cloth come tear for bottom. — (jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)
- Wetin dey for di down of someting.
- When e start for bottom. — (deuber__2585, When he started from the bottom)
- Di ax don already dey di bottom of the trees. — (jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: buttocks, bottom, control